Tekno – Press Button Lyrics

Say dem wan do me ojoro
Ojo jojojo
Oh Lord

Omo, she wan knack me tranquilo
Haba, wetin I do?
Why she like to dey try me?
I no know
Me wey be king like Solomon
Tell everybody, bia nu o
She no fit change my frequency
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?

If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto
Oya, press their button
Oya, oya, press their button
Omo, omo, press their button

You say you no materialistic
The thing I buy you say you like
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice, I expect it
Too much chop, bon appétit
I should run away, but I want it

No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *