Rema – Kelebu (Lyrics)

Rema – Kelebu Lyrics

Intro
Another banger

Chorus
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kеlebu, kelebu, kеlebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma

Verse 1
People dey kelebu from Nigeria to Mozambi’ (From Naija to Mozambi’)
No time to dey buga, just shake your bakasi (Just shake your bakasi)
Ovbialeke, no carry dey loose guard, dey ligali (Dey liga’, ligali)
No Rema, no party, una no sabi, na so e dey be
How e be, be, be, be, be? Ha

Pre-Chorus
Kpepeye dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance
Ha, ha, ha, ha, ha, ha
Kpepeye dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance, kelebe dey dance (Hey)

Chorus
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha, ha, ha, ha, ha)
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma

Verse 2
Shebi, na hit Remy dey give?
Bon appétit, tell me, “Merci”
I’m in Paris rocking my Lanvin
Champs-Élysées, drifting, Lamborghini
Stuck with a baddie like Nefertiti
She very mighty with the bakasi
On her wrist, VV, on her bag, CC
How she wan get am if e no be me?

Pre-Chorus
(Brrt)
Kpepeye dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance
Ha, ha, ha, ha, ha, ha (Vrrt-vrro, vrrt-vrro, vrrt-vrro)
Kpepeye dey dance, kelebe dey dance
Kelebe dey dance, kelebe dey dance (Hey)

Chorus
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu
Kelebu, kelebu, kelebu, kelebu (Ha)
Madam, madam (Uh)
Madam, madam (Uh, uh)
Madam, madam (Uh)
Madam, ma

Rema – Fun Lyrics

Rema – Fun Lyrics

London
Another banger

Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

Oya oh, I’m dripping
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
MIA, email me, I can’t give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress

Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

Oya oh, I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this (I do this)

Oh, yeah, oh, yeah (Oh, yeah)
The streets ain’t got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you’re the one who’s immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)

Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn

Oya oh, I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

Ayra Starr & Rema – Who’s Dat Girl Lyrics

Ayra Starr & Rema – Who’s Dat Girl Lyrics

Intro
Process

Verse 1: Ayra Starr
I should let you know (Know)
I’m loving how you dey do me slow (Slow)
Baby, kò ṣe lọ mí, you already know
Got every head turning
I see the press coming
So, what you telling me now?

Pre-Chorus: Ayra Starr
Who’s that girl, who’s that girl, what’s popping?
Bad gyal, there’s no stopping what’s coming
Feeling the energy, adrenaline rushing
Real talk na real talk, they wanna know, oh

Chorus: Ayra Starr & Rema
(Who’s that gyal?)
Guess you never heard of me, I’m popping out like confetti
(Who’s that gyal?)
No fit clone mi energy, ’cause I’m the one they wanna see
(Who’s that gyal?)
Guess you never heard of me, I’m popping out like confetti
(Who’s that gyal?)
No fit clone mi energy, ’cause I’m the one they wanna see (Uh)

Bridge: Rema
Yes, gyal
You ‘posed to know other gyaldem no reach
It’s just time, gyal
Push up, push up

Verse 2: Rema
Step in the party, all Balenci, see body
All my Gs dey lowkey pree
Take am easy on me, you get too much steeze
If you gimme body, I fit need EMT
Black Powerpuff Girl, I’m a villain
Take me as your prisoner, since you stand for justice
I dey find who bad pass you with binocular
Gyal champion, graceful echelon
Mi know say you get rugged side, you no botti
Mi get plans to cop and runaway with you like Michael Scofield
Normally, you no get any competition but you the trophy (Nah, nah, nah, nah)
Not tryna gas you, everybody know this, you the baddie (Nah, nah, nah, nah)
I said “the,” not “a,” do you copy?
Bad gyal, she the life of the party
Gyaldem wan link up ’cause they need assist
Say many, many, many, many, many, many, many, many girls dem dey
But not many gyals sabi
She one of one, dangerous
And every time, she got me like

Pre-Chorus: Ayra Starr & Rema
Who’s that girl, who’s that girl, what’s popping? (Who?)
Bad gyal, there’s no stopping what’s coming (No)
Feeling the energy, adrenaline rushing
Real talk na real talk, they wanna know, oh

Chorus: Ayra Starr & Rema
(Who’s that gyal?Uh-uh)
Guess you never heard of me, I’m popping out like confetti
(Who’s that gyal? Who’s that girl?)
No fit clone mi energy, ’cause I’m the one they wanna see
(Who’s that gyal? Who’s that girl? Uh-uh)
Guess you never heard of me, I’m popping out like confetti
(Who’s that gyal? Who’s that girl?)
No fit clone mi energy, ’cause I’m the one they wanna see (Uh)

Verse 3: Ayra Starr & Rema
Smooth flow like a river (Uh-huh)
If I catch beat, I dey wan panel-beat am (Yeah)
Cruise Santa Monica (Uh-huh)
I dey motivate like Ken Saro-Wiwa (Ou)
Borderline moves, fire like Zeus (Uh-huh, uh-huh)
Carry my tools
If you get the mind, f’áyà gbé (Huh-uh, uh)
So, what you telling me now? (Brrt)

Pre-Chorus: Ayra Starr
Who’s that girl, who’s that girl, what’s popping?
Bad gyal, there’s no stopping what’s coming
Feeling the energy, adrenaline rushing
Real talk nareal talk, they wanna know, oh

Young Jonn & Rema – Lalala Lyrics

Young Jonn & Rema – Lalala Lyrics

Shawty, because say you fine abi oh na na na na na
Make you no go do me dribble galalalalalala
Girl I love you kpa, make I holly your hand like shambalalalalalala
Akonuche no fit let her fumble, she get ojeh eh

Shawty, because say you fine abi oh na na na na na
Baby make you no go do me leg over make you no go me galalalalalala
Girl I love you kpa, make I holly your hand like shambalalalalalala
Akonuche no fit let her fumble, she get ojeh eh

Hold me tight, let no one know say we dey together o
Give me muah
Give me kiss, momma love me forever o oh oh
Girl I love you die, make I hold your hand
There’s too many things on my mind
Why you take away all my worries?
What’s the reason, what’s all this oo

Shawty, because say you fine abi oh na na na na na
Baby make you no go do me leg over make you no go me galalalalalala
Girl I love you kpa, make I holly your hand like shambalalalalalala
Akonuche no fit let her fumble, she get ojeh eh

Sentimentally, fundamentally
You dey use body experimentally
Ma lo koba mi, hands all over me
Any other love is a counterfeit o
Omoge one more thing
Don’t let nobody come between
You’re my best friend, mon ami

Hold me tight, let no one know say we dey together o
Give me muah
Give me kiss, momma love me forever o oh oh
Girl I love you die, make I hold your hand
There’s too many things on my mind
Why you take away all my worries?
What’s the reason, what’s all this oo

Shawty, because say you fine abi oh na na na na na
Baby make you no go do me leg over make you no go me galalalalalala
Girl I love you kpa, make I holly your hand like shambalalalalalala
Akonuche no fit let her fumble, she get ojeh eh

For you, I swear to God I’m lucky
Say I see your type to kolobi
I dey for you
Go any kikiki ki ki kilomi kilometre
Follow me, I dey energy express delivery
Baby if na you well

Hold me tight, let no one know say we dey together o
Give me muah
Give me kiss, momma love me forever o oh oh
Girl I love you die, make I hold your hand
There’s too many things on my mind
Why you take away all my worries?
What’s the reason, what’s all this oo

Shawty, because say you fine abi oh na na na na na
Baby make you no go do me leg over make you no go me galalalalalala
Girl I love you kpa, make I holly your hand like shambalalalalalala

Odeal & Wizkid – Nights In The Sun Lyrics

Odeal & Wizkid – Nights In The Sun Lyrics

Girl you know what
Keep me entertained by the tone that you talk
I couldn’t hate you no girl not once
That’s ’cause you keep it 101

Nights in the sun
You got me right where you want
Tables are turning
I found my person

Bon la vida
Bon la vida
Mornings are different with you
So starting with breakfast and you
Bon la vida
Bon la vida
Mornings are different with you
So starting with breakfast and you

Baby you no be no get problems
Me I just one burn some time
Baby light up the candle
Burning from morning to nights ose mogbe o
Mogbe o mogbe o
E go be like movie nanana
Make everybody watcho
Sipping on palm wine
A perfect whine
Na the way you dey do all the things you do in a different kind of way
You got that different type of slay
And I can tell that you’re different type already
Burst my medula vibes so steady
You are my adrenaline I’m so ready
Put it up on me I want to spend these

Nights in the sun
You got me right where you want
Tables are turning
I found my person

Bon la vida
Bon la vida
Mornings are different with you
So starting with breakfast and you
Bon la vida
Bon la vida
Mornings are different with you
So starting with breakfast and you

Bon la vida
Bon la vida
Bon la vida
Bon la vida

DJ Tunez, DJ Maphorisa, Wizkid & Mavo – Money Constant Lyrics

DJ Tunez, DJ Maphorisa, Wizkid & Mavo – Money Constant Lyrics

Intro: Mavo
Ogbafia, big Wiz, K-way, kilobizzy
This is not child’s play o
Djembe, djembe
If you hold your backy, spark am
You no fit dey hold my weed (Spark am, kilo)
Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia)
Jidenna no fit do pass Kilogbede (I’m a mafia)
K-way, Ogbafia, Big Wiz, kilo
No more way for poor people, yeah yeah, kilo

Verse 1: Mavo
See as he dey ask for my city (Lagos), Lagos (Omo to san)
Let them know who get the status
Money talk, I shut up (Let them know who get the status)
No dey talk too much again, ‘gain
Easy, life is easy, kilobizzy
Ogbafia (Ogbafia), Wizzy, Ogbafia
They no fear, comot am for mind
I dey lie, e dey my mind, the money dey my mind
The money wey you dey owе me, you go pay me, today
Make you no go jonz mе, Ogbafia dey my side
Men mount, Maphorisa, anytime you see my money, go am closer (Kilo)
If you owe me my money, you go pay me my money o
(Money no go complete, money no go complete)
True colour (Through my colour), on my Instablog, on my sisi eko
When she pull up, we go djembe
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby
When she pull up, we go djembe
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (Kilogbede)
You know me, I want something for you (Kilogbede want something, from from)
No dey djembe me o, ayy
No dey djembe me o, baby, K-way (Let’s get it)

Chorus: Mavo
Sare wa gba (Ko le bami wawa)
Fast, fast (Fast, fast)
The money constant (The money constant, ko le bami wa wa)
Fast, fast (Fast, fast)
Sare wa gba (Ko le bami wawa)
Fast, fast (Fast, fast)
Know the money constant (Know the money con’)

Verse 2: Wizkid
Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ
Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ
Spend the money like it’s nothing, sho fe gba femi body
Oya, baby, gbedu, make we djembe
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Backy dey, Wizzy dey
The girl dem dey, omo, plenty dey, dey, dey
Money dey, Prada dey, no come take am play o, play, play
Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey
Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, take am

Interlude: Wizkid
Mo ma lo koba mi
And you know the money coming constantly
Baby, sho gba mi
And you know the money coming constantly
And I focus, and I do love
Get the kele wey go chop me
Oya, jo mo sare wa gba
You don see am, eni wa

Verse 3: Wizkid
Sare wa gba (Uh, huh), Ogbafia o
Eni wa, make the money constant (Money don dey con’)
Sare wa (Uh, huh), Ogbafia o (Ogbafia o)
Eni wa (Eni wa), make the money constant (Money don dey con’)

Outro: Wizkid
Make the money constant, money don dey con’
Money don dey con’, Ogbafia o
Make the money constant, money con’
Make the money constant, money don dey con’
Money don dey con’, Ogbafia o
Make the money constant, money con’

SHODAY -JOY LYRICS

Shoday – Joy Lyrics

Verse 1
Keys to my heart, na the money be the pass
I’ll never feel shy, when you see me chasing the bag
When I buy my girl that Birkin, ’cause she know that’s what she deserve
The life I want is luxury and I’ll gladly face the task

Pre-Chorus
Many things that bring me peace, I don’t mind (I don’t mind)
Anything I wish I know I could find (I could find)
Very soon I know e go clear for their eye (For their eye)
So many things wey dey give me joy for my life

Chorus
Joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy (Ọmọ you dey give me joy, give me)
All these things with joy, joy
Joy, joy, joy, joy
Joy, joy, joy (Dey givе me joy, ah-ah, ahn)
Joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy (Ọmọ you dey give mе joy, ye, ye)
All these things with joy, joy
Joy, joy, joy, joy
Joy, joy, joy (Dey give me joy, ah-ah, ahn)

Verse 2
Who’s gonna post online?
Who’s gonna post all the news online?
Dem afi post online, dem afi post when dem win online
‘Cause it is fabricated, e no dey make sense, real life no be cassette, oh
I say true happiness underrated
Joy overflow for my mind when I see the pay cheque (When I see the pay cheque)

Pre-Chorus
Many things that bring me peace, I don’t mind (I don’t mind)
Anything I wish I know I could find (I could find)
Very soon I know e go clear for their eye (For their eye)
So many things wey dey give me joy for my life

Chorus
Joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy (Ọmọ you dey give me joy, ye, ye)
All these things with joy, joy
Joy, joy, joy, joy
Joy, joy, joy (Dey give me joy, ah-ah, ahn)
Joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy, joy (Joy)
Joy, joy, joy (Joy)
All these things with joy, joy
Joy, joy, joy, joy
Joy, joy, joy

Outro
Keys to my heart, na the money be the pass

Shoday – Glam and Fame Lyrics

Shoday – Glam and Fame Lyrics

Verse 1
I go talk as e be, no sugar coat any thing
I don’t care what they feel, ’cause no one dey for me when I dey hustle for street
When I dey soak garri
….. waiting for feedback
Man can never go back
Man no fit slow down, ’cause time wait for nor man

Chorus
But they don’t know where I was coming from
All they see is glam and fame
They don’t know where I was coming from
All they see is glam and fame

Verse 2
Pressure from family wan kill man
All these kele no wan ear say you no get bag
I text OG, no reply, now OG text me back want free verse
Pressure from fans make you drop jam, but somе of the fans no go stream am
Shey makе I drop one line for gate keepers
But dem fit dey block my gig, make I free am
I no fit repeat my cloths, I no fit chop and go
Kele go take photo if I go dey snooze
All the blogs go know, so I have to code
I no fit tell them no, I have to show
But they gats to know, I be human too
And I dey tire too, somebody help me now

Chorus
But they don’t know where I was coming from
All they see is glam and fame
They don’t know where I was coming from
All they see is glam and fame


Shallipopi & Wizkid – Like That (bomboclaat) Lyric

Shallipopi & Wizkid – Like That (bomboclaat) Lyric

Intro: Shallipop
Seh
Shalli-fucking-popi, the president of Pluto
Way, only one Pluto presido, they call me Shallipopi
Seh, seh
Seh
Seh, seh, seh (Way)

Verse 1: Shallipopi
Don’t act smart, bitch, I ain’t acting
I baptise like I be John the Baptist
Praying like I be a motherfucking Praying Mantis
Swear, I need to see it and your hands go to work (Clear)
Babe, make you shake, make that ass go to work (Ehn?)
Never, ever late, me, I gotta go to work
My position high pass that General
Presidential, I be fly Federal
Hands on your neck, left hand on your pant
I no go shift am twicе, if I don’t shift am once
Tell me, littlе mami, will you give me what I want?
Say less, let me get your contact
If you know me, everywhere shut down
If you notice, na we dey run town
Everybody hate Shalli’, no substance
Everybody hating is a Bomboclaat

Chorus: Shallipopi & Wizkid
Why you like that? Aunty, why are you like that?
Don’t stress me, I don’t really like that
Gentle like Jack, she dey worry like mad
No worry ’bout me, since day one, me, I bad
Why you like that? Aunty, why are you like that?
Sex and turn, she dey really break back
Mainland girl, she dey reason FESTAC
No stress me, aunty don get attack, ‘tack, ‘tack
Why you like that?
Aunty, why are you like that? That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that? That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that?
That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that? (Yeah, yeah)

Verse 2: Wizkid
Na we dey pack am normally
See the gbedu I dey give them normally
Big Wiz getting bigger, normally (Normally)
Everyday, we dey turn up, normally
Yeah, yeah, yeah, normally
Sexy ladies wanna linger, normally
The money getting longer, normally
Big Wiz, big Santa
Yeah, body dey gbim-gbim-gbim-gbim-gbim
She want the ting, ting, ting, ting, ting
Money dey fling, fling, fling, fling, fling
I no dey think, think, think, think, think
Yeah, body dey gbim-gbim-gbim-gbim-gbim
She want the ting, ting, ting, ting, ting
Money dey fling, fling, fling, fling, fling
I no dey think, think, think, think, think

Verse 3: Shallipopi
Verse two
After part one, na part two (Ehn?)
Biggest baller, me I ball pass Lukaku (Way’)
Street OT, you no fit see me kaku
Got ten thousand minute too, all on my tattoo
Them dey call me their uncle
Na me dey gbe body eh like zanku
Na me dey sponsor my bitch with a first-class ticket
Chase the money like uncle, nigga
Way, uncle Shalli’, Shalli’
Small body wey dey on full steeze
Uncle Shalli’, Shalli’
Shutting down shows from west to east, ah
Uncle Shalli’, Shalli’
Spit fire like a dragon, feel the heat, way
Uncle Shalli’, Shalli’
Hot body, lowkey, wey dey chase cookies (Confirm)

Chorus: Shallipopi
Why you like that?
Aunty, why are you like that?
Don’t stress me, I don’t really like that
Gentle like Jack, she dey worry like mad
No worry ’bout me, since day one, me, I bad
Why you like that?
Aunty, why are you like that?
Sex and turn, she dey really break back
Mainland girl, she dey reason FESTAC
No stress me, aunty don get attack, ‘tack, ‘tack
Why you like that?
Aunty, why are you like that? That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that? That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that? That, that
Why you like that?
Aunty, why are you like that?

L.A.X – Fine Wine (Lyrics)

  1. L.A.X – Fine Wine Lyrics

Baby I’m just one call away away
Anytime you call me I will be right there
On Gbemi lo on Gbemi trabaye
With you I find my peace I will be right there
Only you l be longing for
Only you I be searching

Olo mi ko ma se lomi
Kiboroki koma rocky
Lamborghini for looking Porshe
Only you that I’m wanting
Anything you deserve it all
Kiboroki Kama rocky

Fine wine
Ikebe super girl you are naughty
For this life
Ko seni to ma goa e lowo mi
This night
Inkan tama se o ma bi ibeji
Desire
On gbemi lo kiboro kiboriki
Fine wine
Ikebe super girl you are naughty
For this life
Ko seni to ma gba e lowo mi
This night
Inkan tama se o ma bi ibeji
Desire
On gbemi lo kiboro kiboriki

Ella
Girl you my chinchilla
Fly you go Coachella
Anybody try thunder fire, thunder fire
Ewe
Need me I’m availa
Nisin sin ma dale
Run like thief efele
Ma ferege ma ferege

Only you l be longing for
Only you l be searching
Olomi koma si elomi
kiboroki koma rocky
Lamborghini for looking Porshe
Only you that I’m wanting
Anything you deserve it all
Kiboroki kama rocky

Fine wine
Ikebe super girl you are naughty
For this life
Ko Seni to ma gba e lowo mi
This night
Inkan tama se o ma bi ibeji
Desire
On gbemi lo kiboro kiboriki
Fine wine
Ikebe super girl you are naughty
For this life
Ko seni to ma gba e lowo mi
This night
Inkan tama se o ma bi ibeji
Desire
On gbemi lo kiboro kiboriki