Wizkid & Asake – Turbulence Lyrics

Wizkid & Asake – Turbulence Lyrics

Verse 1: Asake
Too many lies
Too many people wey no nice
Many many dey over-wise
L’eyin ale owuro loku ah ah
T’alo mola, gbogbo wa try, ao mo time
Owo olorun lowa mi o se mind
Mo kan jaiye mi bi ajebo, oblee (Ehen)
Kinni mi ma duro tan ni onlee (Onlee)
Kosomo ti mogbe ti o ki n ke (Ki n ke)
Me I no dey cap, ọmọ ṣ’oye (Ọmọ ṣ’oye, ṣ’oye)
Heavyweight no be lightweight (Ehen)
No be lie, mo duro kan pe
Fun mi jeje, funmi jeje (Fun mi jeje, fun mi jeje)

Chorus: Asake
I no dey find wetin no concern me (Eko)
Omo ti n ba lapa s’ayu kan mi
Won le ye ko be, ko be, easy
Put body, baby, no dey whine me
Turbulence, oh, turbulence, yeah
I dey drop oh, turbulence
Do me gentle, selense, pelu, get nice too, pelenge

Verse 2: Wizkid & Asake
Happy life with my family (Mmm)
Where I dey now, see that they can’t believe
Party sef low
I be minding my business, I no send none, yeah
T’alo mola, gbogbo wa try, aomo time (Mo time)
Owo olohun lowa mi o se mind
Mo kan jaiye mi bi ajebo, oblee
Oblee, see my lifestyle, baby, loye
Ṣ’oye, ṣ’oye
We’re the talk of the town, na us only (Hmm, yeah)
Never got too much to say, I no dey hear word
We dey grind am, grind am, grind am, we dey elevate
Baby Oluwa s’alu sola, oh yeah, yeah

Chorus: Asake
I no dey find wetin no concern me
Omo ti n ba lapa s’ayu kan mi
Won le ye ko be, ko be, easy
Put body, baby, no dey whine me
Turbulence, oh, turbulence, yeah
I dey drop oh, turbulence
Do me gentle, selense, pelu, get nice too, pelenge

My Healer Lyrics by Seyi Vibez Feat. Omah Lay

Seyi Vibez & Omah Lay – My Healer Lyrics

Intro
For my life
I was twenty-two
Love of my life, baby, my healer

Verse 1: Omah Lay
Tell me say you did not know that
They never told you
That I like my tea without sugar
You see a fashionista dressed like mad woman
You dey play, dey play with my moolah
I don’t play with my moolah (La-la-la, with my moolah)
I don’t play with my moolah (La-la-la, with my moolah)
My baby is my healer-ler-ler, she’s my healer-ler-ler
When I pray, I pray, na Hallelujah

Chorus: Seyi Vibez
I’ve been seeing the sign for my life
Rocking designer, Alhamdulillah
I was twenty-two, na the last time t’a ríra
Love of my life, baby, my healer
I’ve been seeing thе sign for my life
Rocking designer, Alhamdulillah
I was twеnty-two, na the last time t’a ríra
Love of my life, baby, my healer

Verse 2: Seyi Vibez
O ló nífẹ̀ẹ́ mi lọ́kàn, but you keep pulling my legs
I dey put you for my mind, ọmọ ọba dẹ̀ wà lótọ̀
And now everybody, ó máa ṣe tiẹ̀ lótọ̀
Celebration, pariwo, ọ̀pọ̀, ọ̀pọ̀
O ló nífẹ̀ẹ́ mi lọ́kàn, but you keep pulling my legs
I dey put you for my mind, ọmọ ọba dẹ̀ wà lótọ̀
And now everybody, ó máa ṣe tiẹ̀ lótọ̀
Celebration, pariwo, ọ̀pọ̀, ọ̀pọ̀

Bridge
I’ve been seeing the sign for my life
Rocking designer, Alhamdulillah
I was twenty-two, na the last time t’a ríra
Love of my life, baby, my healer

[Chorus: Seyi Vibez]
I’ve been seeing the sign for my life
Rocking designer, Alhamdulillah
I was twenty-two, na the last time t’a ríra
Love of my life, baby, my healer

  • [Outro: Choir]
    For my life
    I was twenty-two (Ooh)
    Baby, my healer

Davido – Funds Feat. odumodublvck & chike

  1. Davido, Odumodublvck and Chike Lyrics

Intro Odumodublvck, Davido & Chike
Vul’ indlela weMaMgobhozi
Ayayayayayayayaya, Bambam
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me?
Odumodublvck
(WeMaMgobhozi)
NATIVE
He unyana wam, helele
You go see say my baby bambam
Baddest
Ye!
Shepe!
OBO
Baddest
Chee (WeMaMgobhozi)

Verse 1: Davido
Okay, girl make I show you my bank account
2 face, I get plenty to go around
So girl make you dance when you hear the sound
Na we dey pop all over town, so tell me if you dey down, dey town
Do you know, do you know, say owó mi ti po l’agbo? (Vul’ indlela)
Girl I know, girl I know, somethings that you do not know
Whethеr na traffic abi go-slow, baby I promise I go still show (WeMaMgobhozi)
Spending monеy Pablo (Hey ah)

Pre-Chorus: Davido
I suppose relocate but I go buy Belgium
My money na alele, I apply pressure
Wednesday na your shima palava put us for high tension
You must apply OT, before you must to kpai plenty (Yeah)

Chorus: Davido, Odumodublvck & Chike
Mismanage my funds on you
All I really wanna do is
I’ll Mismanage my funds
Even if they wanna stop me
Mismanage my funds on you
All I wanna do is
Oh, hey, ah-ah, oh, hey
Mismanage my funds on you

Verse 2: Odumodublvck
Alright, okay
Ten brokoto for the voltage
Tilapia, kote, bring egufe with cocain
Gobe, you see the gbedu na replay
Find abacha for my brosay
Conquer the street with play play (Helele—)

Verse 3: Chike
Anyị je bili na Paris, ọ ga-adị kwa mma
If I handle this your body, oga sọ kú so, oga sọ kú sọ
If you put me for palava m je kpọla gi ọfọala
Nwoke ne me nwa bu ife, ego na-ebe, hmm (weMaMgobhozi)
I no fit complain you go see say my baby bambam (He unyana wam, helele—)
Ah, baby

Pre-Chorus: Davido & Chike
I suppose relocate but I go buy Belgium (Baby o)
My money na alele (Alele o), I apply pressure
Wednesday na your shima palava put us for high tension
You must apply OT, before you must to kpai plenty

Chorus: Davido, Odumodublvck & Chike
Mismanage my funds on you
All I really wanna do is
I’ll mismanage my funds
Even if they wanna stop me
Mismanage my funds on you
All I wanna do is
Oh, hey, ah-ah, oh, hey
Mismanage my funds on you
All I really wanna do is
I’ll Mismanage my funds
Even if they wanna stop me
Mismanage my funds on you
USpend all of my funds on you
Ah ah-ah, oh, hey
My baby bambam

Outro
WeMaMgobhozi, weMaMgobhozi
He unyana wam, helele

WizKid ft Asake – Jogodo(Lyrics)

Wizkid & Asake – Jogodo Lyrics

Chorus: Wizkid

No be for here, you go jogodo

Say, tonight you go dey know, know, know

O fe pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo, kpo

Bobo, your body dey pololo (Yeah)

Yepa, your body don dey tongolo (Yeah)

I found the money till tomorrow-row (Yeah), mm

 

Verse 1: Asake

Baby, baby, jowo, omo Ọlọ́run, fine bobo

Jowo maje o jabo

Mawo bonse’n shako, ibadi to’pon yin soko

Mo kan fe je mio lo ako

Me and my guys in Maybach-izzy

Dey go for the Escaladizzy

Celebrity life, e no easy

Skilly, skilly, easy

Ayi ngbona lemi ṣe wa fizzy

Too much efizzy, icy, icy

Kill it, kill it, kill it, kill it, kill it

Murder the beat, mo je bi kilishi

 

Chorus: Wizkid

No be for here, you go jogodo

Say, tonight you go dey know, know, know

O fe pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo, kpo

Bobo, your body dey pololo (Yeah)

Yepa, your body don dey tongolo (Yeah)

I found the money ’til tomorrow-row (Yeah), mm

 

Verse 2: Wizkid

Oshey, oshey, oh

Baby, no long talk, oshey, oshey, yeah (Yeah, yeah)

Mogbe, mogbe oh, highness dey kill me, baby oh (Yeah)

Shana wole oh, hol’ up on me, shana wole oh

Owo wole oh, baby, je kin je, owo wole oh

Omo, don dey dance, I dey feel am

Escalawizzy, omo, no dey move, I dey hold am

Say many things I fit show you

Money on my mind, but na you pass

I wanna touch am for love, I dey hold you closely, oh, yeah

 

Chorus: Wizkid

No be for here, you go jogodo

Say, tonight you go dey know, know, know

O fe pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo, kpo

Bobo, your body dey pololo (Yeah)

Yepa, your body don dey tongolo (Yeah)

I found the money ’til tomorrow-row (Yeah), mm

 

Outro: Asake

Baby, baby, jowo, omo Ọlọ́run, fine bobo

Jowo maje o jabo

Mawo bonse’n shako, ibadi to’pon yin soco

Mo kan fe je mio lo ako

 

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Davido Feat. Omah Lay – With You (Lyrics)

Davido Feat. Omah Lay – With You (Lyrics)

Lyrics

Oh

Mad

Ooh, ooh

Ooh, ooh

Ooh, ooh

Ooh, ooh

Baby, the weather is getting cold

Cold inside, double sweater

I am young, ordinary

Paranoid, I can’t picture this world

Without you in my life

Oh-oh-oh, baby (ooh, ooh)

My love, my love, my love

My love, my love, my love

Sweet Fanta Diallo, I no fit forget you

Ebezina, ebezina, nsọgbu sọọgbu, oh (yeah)

If I speak English, oh-oh

Chọ-chọ-chọ, no working

I no wan punish, whoa, whoa

I want to punish you (Ìdi ará bànkó)

If you see my baby, you go shut up, oh (Ìdí ará bànkó)

Ọmọge too fine, no be makeup, oh

Ó ya, baby, lie down, oh, finish work for me, oh

Oh, tomato, put that thing back, oh (yeah)

Ah, baby

Ooh (baby, baby, baby)

Ooh (baby, baby, baby, oh, na, na)

Ooh (my love, my love, my love)

Ooh-ooh

Baby, oh

Simi & Chike – Where You Dey Lyrics

Simi & Chike – Where You Dey Lyrics

Simi & Chike – Where You Dey Lyrics

Where You Dey is a romantic Afrobeats song by Simi and Chike, produced by Niphkeys. Read the complete and accurate lyrics below.


Song Title: Where You Dey
Artists: Simi & Chike
Producer: Niphkeys
Genre: Afrobeats / R&B


Can you see me now?
Mm hmmm
Hey
Chike
Yeah
Niphkeys

Them say make I no swear
But I swear that I wait for you
Them say make I no fear
But I’m scared that I won’t find you
If it’s truth or dare
Then I dare life to bring me you
Because I’m running out of patience
To tell you the truth

Baby, I’m ready to wake up next to you
Send funny text to you love you
Like I’m meant to do for life, for life
I’m ready to belong to you
Give all my love to you
Things that I want to do for you

I miss you
Even though I never see you
I need you
Will I ever get to kiss you
I don’t want to sleep alone tonight

So tell me, baby where you dey eee
Baby, where you dey ee

I tell am I go do anything wey you like for you
Na me go run am till the day wey be say obaju doru
I check am, nah your face NEPA bring light baby oku
I check am, I check am
And na the thing wey you dey like wey I like to dey do, baby

Anom zu mi si nwaka
Mma gi bu chaka
I no fit to go o
Ebee zi ki jebe
Fa na-eme ka m soro you
Oh my pillar

Baby, I’m ready to wake up next to you
Send funny text to you love you
Like I’m meant to do for life, for life
I’m ready to belong to you
Give all my love to you
Things that I want to do for you

I miss you
Even though I never see you
I really want to see you
I need you
Will I ever get to kiss you
I don’t want to sleep alone tonight

Baby where you dey eee
Baby, where you dey ee

Baby I biakwa na ozo
Kedu mgbe m ga-ahu gi biko bia ozo
You are not shi moju rode o
Baby mi, why are you so far away?
Eee where you dey o
Which way oh te te maapu
Tai ti lo o jure da
Eeeeeeeeeee o lowo


 

Enjoyed these lyrics? Explore more Nigerian song lyrics and artist biographies on MelodyLoaded.com

Slim f

Slim F Nigerian Hip-Hop Artist

Full Name: Okafor Amobi Calistus
Stage Name: Slim F
Date of Birth: October 2, 2003
Place of Birth: Ezieke Umuohi, Okija, Anambra State, Nigeria
Nationality: Nigerian
Profession: Singer, songwriter, hip-hop artist