Wizkid & Zlatan – IDK (Lyrics)

Wizkid & Zlatan – IDK Lyrics

Verse 1: Wizkid
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I’m in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

Verse 2: Zlatan
Ah Ibile
B’osu oluwa ni shola
Aiye t’o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K’oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that’s why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can’t say
Chance ti m’ori, m’ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li

Outro: Wizkid
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor

Zlatan & FOLA – Get Better (Lyrics)

Zlatan & FOLA – Get Better Lyrics

Sometimes when e no dey
Shebi na you I dey call when e no dey
For dying minute you go show face
Oro yi wa fologbon fun oloye
O mon olowo lo n gbayi lode
Make Lucky Udu no go whyne me for old age
IBILE!

I just want things to get better ko po ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
I just want things to get better ko po ko dun pa
Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny

Dangote still striking deals
Adeleke just buy new private jet
And you say make my grind reduce
I don see who get before wey no get again
Na why my morale dey boost
My soldier dey shine him boot
I no dey follow anybody catch cruise
Na my dentist get business with my 32
I don see who dem use money collect him babe
BadboyJago go fit relate
As I dey work God put icing on top my cake
Put all my enemies to shame
I focus
Pay the price no be say e no cost
Go moshalahi I go church
That ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store

I just want things to get better ko po ko dun pa
Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
I just want things to get better ko po ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny

Settings go quick set if the matter na money
Make them no comot you for settings
Procrastination fit turn a man to Dundee
Shaanu mi yaa robi
And if you no dey relent wassup
Every Suffer get him own bustop
As Ronaldo dey find World Cup
After the rainy days, there comes the sunny days
Location must be televised
No be everyone for UK na him dey okay
9 to 5 want to make them paralyze
But we go dey okay, who get belle get due date
Can you see the convoy police for my hilux girls love it when dey come around
Around around

I just want things to get better ko po ko dun pa
Ehh ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny

Lucid – Luv Is Pain (Lyrics)

Lucid – Luv Is Pain Lyrics

Do you listen to me
Tell me do you listen to me
I don see my eye see overseas
If you see my baby hold am for me
Broken hearts on repeat

The matter sef con get as e be
So many gees been dey kill my believe
You fit run am no let nobody deceive you
They told me love is pain
But I ignored o

Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e dey sup
Anything wey concern you I involve
It was lovely then it got ugly
Some of the ones

I love they been cross me
But why you no think
Am twice to hurt me
Why you no think am baby
They told me luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain o
They told me luv is pain but I ignored

Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e
Dey sup o
Wetin them do me sha I no fit forget
Loose connections I for like reconnect
If I get d chance to
Do it like I like to
I go too give dem wetin
Them no fit forget
I’m insisting tell

Them make dem leave me
If I reason too much o my BP
I’ll be Leaving I be back in a jifi
E don tey tey wey anybody see me
Do you listen to me
Tell me do you listen to me
I don see my eye see overseas
If you see my baby hold am for me
Broken hearts on repeat
The matter sef get as e be

Many gees been dey kill my believe
You fit run make nobody deceive you
They told me luv is pain
Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e
Dey sup
Anything wey concern you I involve
It was lovely then it got ugly
Some of the ones

I love they been cross me
But why you no think
Am twice to hurt me
Why you no think am baby
They told me luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain o
They told me luv is pain but I ignored
Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e
Dey sup o

Keys The Prince – Gele (Lyrics)

Keys The Prince – Gele Lyrics

Intro
I’m gonna marry a Nigerian
And you’re gonna wear gele to my wedding

Pre-Chorus
Ṣe tori mi lẹ lọ gẹ gele?
Is it because of me you tie your gele?
Yepa!

Chorus
Away, away, ah away
Bad energy stay far away
Away, away, ah away
So baby dance your pain away

Verse 1
I asked her what’s that on your nyash? she said “baby it’s lululemon”
Bread and egg for breakfast?
I don’t want no Kellogg’s
Fine girl give her poundo cause she don’t want no jollof
What’s the sort code account number?
O ya baby tell us
If bands go make her dance then baby I’m ologo
See that babe too fine, o ya now ẹ ya photo
Baddies dey reside for my side for my mọto
We make the money fly when we arrive like the lotto

Pre-Chorus
Ṣe tori mi lẹ lọ gẹ gele?
Is it because of me you tie your gele?
Yepa!
Is it because of me you tie your gele?
Yepa!

Chorus
Away, away, ah away
Bad energy stay far away
Away, away, ah away
So baby dance your pain away

Verse 2
Ọmọ to, ọmọ to, ọmọ to sexy
The way you, the way you, the way you bless me
Ọmọ to, ọmọ to, ọmọ to sexy
The way you, the way you, the way you bless me
If you don’t come with dollars then you better shut up

Pre-Chorus
Ṣe tori mi lẹ lọ gẹ gele?
Is it because of me you tie your gele?
Yepa!
Is it because of me you tie your gele?
Yepa!

Chorus
Away, away, ah away
Bad energy stay far away
Away, away, ah away
So baby dance your pain away
Away, away, ah away
Bad energy stay far away
Away, away, ah away
So baby dance your pain away

Anendlessocean – Make You Feel My Love (Lyrics)

Anendlessocean – Make You Feel My Love Lyrics

Iwo lo l’olufe oh
My darling
Girl you straight off the heavens
Praise be to God, yeah, He made you
Don’t you the lie that they feed you
You know real love takes some Work (Yes, it does)

Ye gboju soun, Oya Wo mi
Be a se n se, Sugar wo mi
K’oluwa Кe wa
Ko ke wa
Ko ke wa for me

Shey o mo
Ife la koja Ofin
And Imma break the rules for you early
Make you no go from valley to valley
Make we dey go from glory to glory

Oya Ma je a ja oh
Cool temper
And beforе we forget
Can we not do anything wе regret

Gbo temi kin gbo ti eh
We both know we’ve been here before
So don’t you walk out of my door
Do anything for make you feel my love
Make you feel my love

Iwo lo l’olufe mi
My sweetie
Look in your eyes
You are a vessel
Your Strength, your passion, no be muscle
Yeah, she my partner in my hustle
And my companion in the life, she no dey?

Ye gboju soun, Oya Wo mi
Your body
Sha le le momi
One in a hundred
One in a million
One in a billion for me
She no dey calculate all my money
But I fit put am for her hand make she carry
Cos she no no no lie, no decieve me
Oh my she might be my girl
She my aya mi

Oya Ma je a ja oh
Cool temper
And before we forget
Can we not do anything we regret

Gbo temi kin gbo ti eh
We both know we’ve been here before
So don’t you walk out of my door
Do anything for make you feel my love
Make you feel my love

Oya Ma je a ja oh
Cool temper
And before we forget
Can we not do anything we regret

Gbo temi kin gbo ti eh
We both know we’ve been here before
So don’t you walk out of my door
Do anything for make you feel my love
Make you feel my love

A le le le mi oh
My cherie

Jeriq – Born To Be Great (Lyrics)

Jeriq – Born To Be Great Lyrics

Intro
Jayswarg is the new problem
Ogbe

Verse 1
Time adịlọ eche mmadụ, mpa ọna ewu m ewu
Overthinking about tomorrow ịsị m ejugo eju (chai)
Anyị nọ na-agha ka ọgụ anụlụ na-ekumeku
Laughing to the bank bu sọsọ mgbe ịga afụ ọchị na-ịru m (ego)
Check me out, ị ga-afụ na the boy bu onye mpịkọ (iyoo)
Achọlọ m your figure 8, ịfe m chọga bu 10 figure (nawa o)
Ịje ego bu ịfe m na-eje, road nwe many gallop
Borehole mepe mje chute mmịlị na-ịme gallon

Chorus
Great
I was born to be great
Ego dị m na-ọbala malụkwa
I was born to be rich
I was born to be rich
Mma kwụsị till mbute the akpa
I was born to be great
I was born to be great
Ego dị m na-ọbala malụkwa
I was born to be rich
I was born to be rich
Mma kwụsị till mbute the akpa

Verse 2
Mmanụ na ọkụ dị m na-ịsị ka ụbọsị pentecost
Mount your guard, shine your eye, this world is dangerous
Amụm anya na-file mgbe update bu benefit
That bobo na-banter m online nọzi na orthopedic
Paa cool, paa cool, my reign ga adịkwa timeless
My turn It′s a long ride, put on seatbelt
Since mbata in the game enwelọm worthy opponent
Abum idolo to your idolo, abum now and next
Forever taker, I’m permanent like the pyramid (pyramid)
I′m a cash addict, picking slips is my bad habit (bad habit)
Number 1 in the list catalyst, I no fit be the least (iyoo)
The way msi atụ bomb ịga eche na-abum a terrorist
To survive in the hood you need a kappa and data (power)
Udi bread mna achọ abụlọkwa nke ejị ata bama (ego)
Jukwaese na Okija, alusi adịlọ ede love letter (eeh)
Before Fifa ps5, men gbalụ sega
Ọmụwa gbalụ agba ọmụwa cheleche, Iyoo did it all
Ọmụwa ka isi na-awa, fa wa ana anwụ paracetamol
Film mga agbanyelị gị adịlọ dstv channel
Onye ị kpọ nwanne ga emekwa gị ịfe Cain melụ Abel

Chorus
Great
I was born to be great
Ego dị m na-ọbala malụkwa
I was born to be rich
I was born to be rich
Mma kwụsị till mbute the akpa
I was born to be great
I was born to be great
Ego dị m na-ọbala malụkwa
I was born to be rich
I was born to be rich
Mma kwụsị till mbute the akpa

Bridge
Paa cool, paa cool (extraodinaire), paa cool
Paa cool, paa cool, paa cool

Outro
Kee way? Mga ebute ego by any means
I was born to be rich
Agwalọm gị agwana mmadụ oo
Mana ị gosị m ebe this money dị kịta
Mga eje bute ya
Ego bu ọdalụ ịwu eje nga
Ego bu erịwa agwụ-agwụ
Na wetin I need maka chị

Odumodublvck, Stormzy & Zlatan – Pay Me (Lyrics)

Odumodublvck, Stormzy & Zlatan – Pay Me Lyrics

Abonten
Run me run me o
My money
Kalaaaa
My honey
My money
Stormz
Bile
(Hmm)

Run me my money
Run me run me o
Pay me my money
She say:
Ride me like a donkey
Ride me ride me o
Drill my baby

If I no fall out
How she go fit compete with ballers?
(Ballers ballers ballers)
If she no shake her body o
She no fit check my balance
(Balance balance balance)
If I no fall out
How she go fit compete with ballers?
(Ballers ballers ballers)
If she no shake her body o
She no fit check my balance
(Balance balance balance)

Yo, like
I call my new bae Monalisa
I treat a rap boy like my reefer
Pull out with Brokfish, Kels & Lateefah
Don’t buy jeans if I did I’d buy Cheefah
I prefer my jeweler’s black
The only opp that I got is VAT
Only time that I had is from my Pat
Every time I make a move I said braah
Nowadays I sound like a machine gun
You would do it too but you ain’t seen one
I love pumpum but I can never be one
P Valley is the only time you see me run
Oouu, I never need a breather
All that money talk is giving me a fever
She said she don’t like broke boys
I said me neither
Baby girl you deserve to be a diva
Yes

Run me my money
Run me run me o
Pay me my money
She say ride me like a donkey
Ride me ride me o
Drill my baby

Ahn, say
She say if I want her body say I have to spend the money
(Kilowi?)
Ahn, spending money is my hobby
I collect her phone to ensure she’s not recording
She say she like am rough
She no tell me say na rugby
Take her to my room and ah
Hit her in her bunda [ah]
Feeling like a cool cat
Took her to the pool side
Gave am the cool cash
For making her legs dance makossa
Ever heard about Naija boys?
Spoil you with gifts just like Santa Claus
Fly you out, baby, abroad abroad
Even on bed we de perform perform
She tell me zanku dont stop, hit me more
As I de do am de go, blood de short
As you de hold am for waist, touch the butt
Make she no cut Richard Mille e cost e cost

Run me my money (run me run me)
Run me run me o
Pay me my money
Big man Odumodu and Zlatan
She say ride me like a donkey
Ride me ride me o
Drill my baby

If I no fall out
How she go fit compete with ballers?
(Ballers ballers ballers)
If she no shake her body o
She no fit check my balance
(Balance balance balance)
If I no fall out
How she go fit compete with ballers?
(Ballers ballers ballers)
If she no shake her body o
She no fit check my balance
(Balance balance balance)

Eyy with ballers
She no fit check my balance
Cause I stand with ballers
(Ballers ballers ballers ballers)

DJ Tunez, Wizkid & Odumodublvck – Easy With Me (Lyrics)

DJ Tunez, Wizkid & Odumodublvck – Easy With Me Lyrics

Nwanne
DJ Tunez
Blvcksheep for life, blvcksheep forever
Izgaaju till we kpeme anti-world gangstars
Gee records Odumodublvck
Yeah

She no wan kiki with you
She no wan kiki kick it with you
Baby come feed me feed me
This your back side
It doesn’t look so minute
Freaky freaky
Big wiz easy with me
Babanla I’m a horny lady
Pin am for the wall
She’s a bad bitch
Mini Riri
She’s a fenty girl
I no dey am make up
Silly doggy
Asap I go give am rod
I go give am hard rock
Then to obis house
Who dey run the town
Odumodu how?
Na machala dey pay
For all the cana
Are you down?

Make I dey with you girl, do you mind (are you calm)
You don dey do me things I no find all the time (ayiyiyiyi)
See the money don dey roll, come on back o
You said you like the things oo, wey money fit buy oo (I run am)

Give me hug I no dey feel fine (check am)
Girl, make you shake it’s morning time
She said big wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de po po po po po po
Baby feel fine
Yea, I like you no be chise?
Girl, your body dey my mind
And I got money for land oo

Call the popo
Girl say this life say na yolo
Yolo, chocolo choco
I get things omo girl for you don’t know
I be calling you, baby come thru
Come better my mood
Get the money for the flenjor
Omoge sho ma femi
Kokoko oya so mi so
I don’t wanna wait omo so mi so
And I’m gonna run it up
Every other night, omo run it up
Gimme your body all the time
Sho ma love? sho ma femi?
Inside na your loving
I’ve been waiting for you dearly

Give me hug I no dey feel fine
Girl, make you shake it’s morning time
She said big wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de po po po po po po
Baby feel fine
Yea, I like you no be chise?
Girl, your body dey my mind
And I got money for land oo

She no wan kiki with you
She no wan kiki kick it with you
Baby come feed me feed me
This your back side
It doesn’t look so minute
Freaky freaky
Big wiz easy with me
Babanla I’m a horny lady
Pin am for the wall o

Odumodublvck, Davido & Seun Kuti – Grooving (Lyrics)

Odumodublvck, Davido & Seun Kuti – Grooving Lyrics

Intro: Odumodublvck & Davido

Baddest

Ayayayayayayayaya

Black sheep for life, black sheep forever

Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters

GE records, you get me? Odumodublvck

The machine has arrived (Sofri, sofri, Kala)

In one piece

 

Chorus: Odumodublvck & Davido

Grooving grooving

Baby girl, you are too good looking

Ọmọ, make them stop the fooling

Eeee, if not, you go whine your body (Whine your body)

Like a this, like a that

Like a this, like a that, ayy

Show me your asset, e better shoot like rocket

This my racket, them can never stop my sunset

Oya gimme

Like a this eh, like a that o

Like a this, like a that, ayy

Mogadishu boys are back o (Shekpe)

 

Verse 1: Davido

Ko-ko-ko, ko-ko-ko (Ko-ko-ko, ko-ko-ko)

Problem jam me, soko (Ko-ko-ko, ko-ko-ko)

Make them allow me sip ogogoro, make I for jododo (Jogodo, jogodo)

Eye don close like a Chinese man (Wa-chaa!)

Them don dey look me like a hooligan

Sempe, shey they wanna whine this man

The ladies love me, I’m the girlies’ man

Come on your face, that’s a headshot (Gboga!)

Straight to my place from the airport (Local!)

Brown Hermes for your effort (Gobe!)

Thanks for coming o, welcome, yeah

 

Chorus: Odumodublvck, Davido & Seun Kuti

Grooving grooving

Baby girl, you are too good looking

Ọmọ, make them stop the fooling

Eeee, if not, you go whine your body (Whine your body)

Like a this (Like a this, like a that)

Like a that (Like a that, like a this o)

Like a this, like a that, ayy

Mogadishu boys are back o (Easy, easy, ha)

 

Verse 2: Seun Kuti & Odumodublvck

Them say person no dey good finish (Ge ge)

Our men dey good finish (Na so)

Them say person no dey fine finish (Giddem)

Our girls dey fine finish (Yes o)

You think say we dey lie? (E dey pain them)

As we dey hot (E dey pain them)

You think say we dey lie? (Ayy, e dey pain them)

As we dey hot (Ha)

 

Verse 3: Odumodublvck & Davido

Any way na way

You stand near president, I stand near you (Baddest)

You carry your papa with one uncle (Haha)

Two Martell, na Jagaban dey call us cool

 

Outro: Odumodublvck & Davido

Melembé melembé

Calm down or she go pull up like Wike (Wike, Wike)

She nor dey panic with her..

She a ten, omo..

Sex trends, Odumodu, you dey burst head (Burst head, yeah yeah)

They cannot believe that I am upstairs (Kala)

Canda, oh God, beat me in a contest

My ganja, top shelf, smoke am, you go see hell

All the way from Canada, see dey smuggle my weed pen (Chai)

Grooving, grooving

Odumodublvck & Modenine – If You Like Gym (Lyrics)

Odumodublvck & Modenine – If You Like Gym Lyrics

 

Okay just carry it front

Carry it front to the

I dey tell you o

2pm in London

Based on say I just land

Make I smoke that thing abeg

Sholz you and your grab a push abeg, fizo make I

Yeah

 

Blvcksheep forever

Blvcksheep for life

Izgaaju till we kpeme

Antiworldgangstars

Ge records

You get me

Odumodublvck

Yeah

 

When it boils down to it I’m the man

Odumodu pull with him babe and the gang

VIP choke no be the plan

Naso we dey waka normally on demand

Whether na DVD VCD

Odumo rhythm

Dem dey chop am like mini mi

(Chaw am)

I don dey get many mini mis

Descendant of skeppy for my raps

I dey speak easy

Kalaaa

Whether na DVD VCD

Odumo rhythm

Dem dey chop am like mini mi

(Kalaaa)

I don dey get many mini mis

Ahhh!

 

I go soon dey move like Elumelu (don)

Fuck the up the game

Zule zoo

I’m unstoppable

The banana peels were for me

So them say I go slip

As per say dem slumber

Make dem check am

Me I been dey moon walk on the p

(Jack)

Odumo this your confidence

Na heavy scare (Michael)

These niggas are my sons (kpai them)

I had to treat them all with petulance

Negligent

Even if when I saw them eating hell (lifeless)

Under the table

That is where they dwell (dead)

Nothing go commot from their wishing well

I turn the music industry into tora bora

I stood on higher ground

E dey show for the chart about that?

Abbottabad

Na where I train my sniper

I’m very bad

My surveillance na ratata

Kill ever rat

So I tag on vector the viper

Everything na barrack

But nothing concern us with Barrack Obama

 

I go revolve am

Mummar Gadaffi

This na Liberia

This no be Libya

Me I go win

Me I go spin

Ahead of their team

I carry gun but dem parry rubber ring

If you like gym

Odumo go pull up win him pin

Burst your muscle

Burst your bubble

If you try carry coti come I go pause their hustle

 

I no dey play on their level

I saw him pick a knife

I fall out AK-47

Dine with the devil

Now the matter don black

Dem need Odumodu

I’m the pot, I’m the kettle

Rollie on my kids

Everything was got from kettle kids

(Hip hop)

Ask ma bitch

Valentines was soft

We did it on a pebble beach

 

Omo

She came up with a silly wish

Od

Can you fuck me till eternity

Based on the man wey I be

I carry am go purgatory

Carry am go Italy

Carry am Sicily

Since we all want to be silly

Carry am go Vatican

Pray for my past

Complete the task

I no carry mask

Tell father say na me run the bomb blast

Not ikeja thunder

Balogun I’m bonkers

Striker wey don conquer

She named her pussy after me

Tochi touch me easy peasy

Early morning

Morning glory

Breakfast in my sister kitchen

Calgary was busy chilling

Baby sitting sinobi was easy but not chimmy

 

That’s my nephew and my niece

I do them like I do this rappers

Tie them wrapper put them on my back

Afrobeat nkor

I put them on their toes

Seun kuti know

Tiwa sef flow

Davido too much

Na my real bro

Back on track with Melodie’s

From airport with luggage’s

Fiola rain been fall

London feel am heavily

Kalacious na heavy flood

The hammer wey I pam

Them think say na thor get am

Weather man dey come pray for nepa

Harmattan go suit for their agenda

Omo

Put them inside body bag

March on dem

Timberland from bonny camp

 

1g4 to CMS

CKC to FSS

After that I’m rocking tesh

Enter London, holla chippy holla ghetts

Hip hop legacy

They know I am fucking there

Kala

I am fucking

 

Pull up with a Romanian chippy (carpenter)

Touch wood pass me the hammer no blicky

Bagamias pula ya blood-clot drippy

You suge you smoke more booj (heroine) than hippy’s

Ma lo sere kere loju titi

Podcast nitty, why so bitter

Meanwhile I’m laughing and sipping my margarita

Ai help write your rhyme jadrolita

Gimmie a kilometre, dress back biko

My rhyme book got a four digit pin key code

Activities on rap DVD’s lethal

You chat jibiti with chat GPT reload

Swatroot day one p.b.t we cold

Warido (what it do) pass me the warri brew

Apology not accepted fuck your sorry crew

Ozuor wey dey worry you

 

You’re inaudible horrible polimaf slaughter you

Everything is recordable so chill make I yarn truth

No guns, ju-jitsu still the man shoot

For the take down, break your damn foot

Shoplifters will get cursed out banchoot

Translation, bad word in Hindi abels wan rob me so I stay indie

Sailing away resting on my oars when it’s windy

 

When it boils down to it I’m the man

Odumodu pull up with him babe and the gang

If you dey owe money go pay o

Holla chippy holla ghetts

Hip hop legacy

They know I am fucking there

Kala

I am fucking there

Pussyhole