Odumodublvck & Modenine – If You Like Gym Lyrics

 

Okay just carry it front

Carry it front to the

I dey tell you o

2pm in London

Based on say I just land

Make I smoke that thing abeg

Sholz you and your grab a push abeg, fizo make I

Yeah

 

Blvcksheep forever

Blvcksheep for life

Izgaaju till we kpeme

Antiworldgangstars

Ge records

You get me

Odumodublvck

Yeah

 

When it boils down to it I’m the man

Odumodu pull with him babe and the gang

VIP choke no be the plan

Naso we dey waka normally on demand

Whether na DVD VCD

Odumo rhythm

Dem dey chop am like mini mi

(Chaw am)

I don dey get many mini mis

Descendant of skeppy for my raps

I dey speak easy

Kalaaa

Whether na DVD VCD

Odumo rhythm

Dem dey chop am like mini mi

(Kalaaa)

I don dey get many mini mis

Ahhh!

 

I go soon dey move like Elumelu (don)

Fuck the up the game

Zule zoo

I’m unstoppable

The banana peels were for me

So them say I go slip

As per say dem slumber

Make dem check am

Me I been dey moon walk on the p

(Jack)

Odumo this your confidence

Na heavy scare (Michael)

These niggas are my sons (kpai them)

I had to treat them all with petulance

Negligent

Even if when I saw them eating hell (lifeless)

Under the table

That is where they dwell (dead)

Nothing go commot from their wishing well

I turn the music industry into tora bora

I stood on higher ground

E dey show for the chart about that?

Abbottabad

Na where I train my sniper

I’m very bad

My surveillance na ratata

Kill ever rat

So I tag on vector the viper

Everything na barrack

But nothing concern us with Barrack Obama

 

I go revolve am

Mummar Gadaffi

This na Liberia

This no be Libya

Me I go win

Me I go spin

Ahead of their team

I carry gun but dem parry rubber ring

If you like gym

Odumo go pull up win him pin

Burst your muscle

Burst your bubble

If you try carry coti come I go pause their hustle

 

I no dey play on their level

I saw him pick a knife

I fall out AK-47

Dine with the devil

Now the matter don black

Dem need Odumodu

I’m the pot, I’m the kettle

Rollie on my kids

Everything was got from kettle kids

(Hip hop)

Ask ma bitch

Valentines was soft

We did it on a pebble beach

 

Omo

She came up with a silly wish

Od

Can you fuck me till eternity

Based on the man wey I be

I carry am go purgatory

Carry am go Italy

Carry am Sicily

Since we all want to be silly

Carry am go Vatican

Pray for my past

Complete the task

I no carry mask

Tell father say na me run the bomb blast

Not ikeja thunder

Balogun I’m bonkers

Striker wey don conquer

She named her pussy after me

Tochi touch me easy peasy

Early morning

Morning glory

Breakfast in my sister kitchen

Calgary was busy chilling

Baby sitting sinobi was easy but not chimmy

 

That’s my nephew and my niece

I do them like I do this rappers

Tie them wrapper put them on my back

Afrobeat nkor

I put them on their toes

Seun kuti know

Tiwa sef flow

Davido too much

Na my real bro

Back on track with Melodie’s

From airport with luggage’s

Fiola rain been fall

London feel am heavily

Kalacious na heavy flood

The hammer wey I pam

Them think say na thor get am

Weather man dey come pray for nepa

Harmattan go suit for their agenda

Omo

Put them inside body bag

March on dem

Timberland from bonny camp

 

1g4 to CMS

CKC to FSS

After that I’m rocking tesh

Enter London, holla chippy holla ghetts

Hip hop legacy

They know I am fucking there

Kala

I am fucking

 

Pull up with a Romanian chippy (carpenter)

Touch wood pass me the hammer no blicky

Bagamias pula ya blood-clot drippy

You suge you smoke more booj (heroine) than hippy’s

Ma lo sere kere loju titi

Podcast nitty, why so bitter

Meanwhile I’m laughing and sipping my margarita

Ai help write your rhyme jadrolita

Gimmie a kilometre, dress back biko

My rhyme book got a four digit pin key code

Activities on rap DVD’s lethal

You chat jibiti with chat GPT reload

Swatroot day one p.b.t we cold

Warido (what it do) pass me the warri brew

Apology not accepted fuck your sorry crew

Ozuor wey dey worry you

 

You’re inaudible horrible polimaf slaughter you

Everything is recordable so chill make I yarn truth

No guns, ju-jitsu still the man shoot

For the take down, break your damn foot

Shoplifters will get cursed out banchoot

Translation, bad word in Hindi abels wan rob me so I stay indie

Sailing away resting on my oars when it’s windy

 

When it boils down to it I’m the man

Odumodu pull up with him babe and the gang

If you dey owe money go pay o

Holla chippy holla ghetts

Hip hop legacy

They know I am fucking there

Kala

I am fucking there

Pussyhole

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *