ODUMODUBLVCK FT WIZKID -BIG TIME (LYRICS)

[Verse 1: ODUMODUBLVCK]

C-c-calling me a cannibal is nothing short of me

I can be a beast and I can be a fucking G

Look into my résumé, their blood is on my teeth

Sweet, Odumodu mix with Nutri-C

I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (Telz)

Them say na many bitches for your body make you dey you calm on low (Fun-, fun-)

B-b-back in ’93, my mama talk say I for kpai, die

Doctor, pastor, tell her, “It’s a lie”

Tell her say him destiny dey written from the time (Mm)

Written in the sky, my brother, shove in their eyes

Make them aproko, make dem feel like say ojukokoro

I dey Makoko, Unilag, I been dey blow cocaine

Picture me like Booker T, fighting for my Tutolin

Tramadol and rophynol before you pass my corridor (Corridor)[Pre-Chorus: Wizkid]

Causing kasala since when I buss up on the scene

Make you show me something wey man e never see

Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big

Say mama go kpai, omo, aje, I no believe

Light one big Mary Jane, make I cool down

And I’m steady countin’ all the money for the stress now

Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill

Call thirty bitches, make them gather for the thrill

[Chorus: Wizkid]

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time

Spend big money for the wrist, I still no get time

Yeah, you know say me, I’m addicted to the late life

And na the music been save me from the street life

Back in the days, skushies make my mind dey sweet

Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease

Yeah, gb’omo meji for me, you know as e be now

Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet

[Verse 2: Wizkid]

Many things dey happen, mo le shalaye

Make I call one or two, make we trabaye

Make you run up the bottles, Wiz baba dey

Say na Big Wiz and Big Kala dey o

Omoge won jo, dem dey dance on me

And you know we come here with many men o

And you know trouble, we nuh run away from

Yeah, sho ma nawo o, ma shalaye o

Wa jo o, make we keep it on low

We dey stay glasshouse, no dey throw stones

Make you no catch feelings inside

Girl, I dey for the night, but when I call, they reply

One love, for my people, one love

You know Big Wiz, I dey make dem come ’round

You know I dey talk on my mind

Hide no feelings inside, man, I no apologize

[Pre-Chorus: Wizkid]

Causing kasala since when I buss up on the scene

Make you show me something wey man e never see

Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big

Say mama go kpai, omo, aje, I no believe

Light one big Mary Jane, make I cool down

And I’m steady countin’ all the money for the stress now

Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill

Call thirty bitches, make them gather for the thrill

[Chorus: Wizkid]

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time

Spend big money for the wrist, I still no get time

Yeah, you know say me, I’m addicted to the late life

And na the music been save me from the street life

Back in the days, skushies make my mind dey sweet

Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease

Yeah, gb’omo meji for me, you know as e be now

Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet

[Outro: ODUMODUBLVCK]

Baba, calm down, rora, otito

Black sheep forever, black sheep for life

Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters

GE records, you get me? ODUMODUBLVCK

Kala, Machala, mm, m

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *